
Babyboy Av
Singer


AV - BIG THUG BOYS (LYRICS) Follow, Subscribe & Connect with AV: https://www.facebook.com/realboyAV https://twitter.com/​babyboyAV https://instagram.com/​babyboyAV https://www.youtube.com/babyboyAV AV - BIG THUG BOYS (LYRICS) [Intro] Ladies and Gentlemen AV [Verse 1] If you get a woman, hold am tight o Me and my guys we dey for bike oo Na her location dey for mind o If you live your woman she go off pant o No be lie o We go use the raba blind her eyes o Me and my guys we no Dey smile o Big thug boys we no Dey lie o [Chorus] Big thug boys we no dey fear nobody And you see wahala we get am full for body Only one thing we no dey like na police One wrong move you turn to my enemy So makе u no try me Oya na [Post-Chorus] The thing dey hit mе like kpongo (kpongo) Abegi bring another shayo oshe o Take your lady to the Condo (condo) If we dey hit her she dey shout mogbe o Odo mukere muke Magbele mukere muke oho Magbele mufere mufe o [Verse 2] We dey wear coat we dey wear ice o All of our enemies dem broke die o No competition no denial Una be shitters we be lions Say we dey fly high mehn we never fly low If we dey move we no dey fear go slow No competition no denial Una be shitters we be lions [Chorus] Big thug boys we no dey fear nobody And you see wahala we get am full for body Only one thing we no dey like na police One wrong move you turn to my enemy So make u no try me Oya na [Post-Chorus] The thing dey hit me like kpongo (kpongo) Abegi bring another shayo oshe o Take your lady to the Condo (condo) If we dey hit her she dey shout mogbe o Odo mukere muke Magbele mukere muke oho Magbele mufere mufe o hu The thing dey hit me like kpongo (kpongo) Abegi bring another shayo oshe o Take your lady to the Condo (condo) If we dey hit her she dey shout mogbe o Odo mukere muke Magbele mukere muke oho Magbele mufere mufe o hu COPYRIGHT DISCLAIMER: This video features materials protected by the Fair Use guidelines of Section 107 of the Copyright Act. All rights reserved to the copyright owners. If any producer
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Babyboy Av
Singer